Bandana
Bandana

Fireboy DML, Asake - Bandana Lyrics

In this vibrant track, Fireboy DML and Asake delve into themes of resilience, self-awareness, and the journey to success. The artists reflect on their humble beginnings ("I be ghetto boy, I be sinner") and the unwavering belief in their paths despite societal… Read more

7

Bandana Lyrics

(P)

Lowkey, all of them don dey notice
I'm not joking, all my guys dem, dem know me
Since '06, I've been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

I no dey blow trees
Orin lo nyi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey, but I'm never lonely
Sexy ladies, come whine fi me slowly

Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika
Dem never see me coming (jo, jo, jo, jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (yeah, yeah, oh, yeah)
Naija boy wey dey go foreign (dey go foreign)
Wey go foreign (dey go foreign)
Oshey Mr. Money

I'm never weak, I never cease
'Til eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say
Dem no know wetin dey sup

Lowkey, all of them don dey notice
I'm not joking, all my guys dem, dem know me
Since '06, I've been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me (gi-gi-gi, giddem)

Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika
Dem never see me coming (jo, jo, jo, jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (yeah, yeah, oh, yeah)
Naija boy wey dey go foreign (dey go foreign)
Wey go foreign (dey go foreign)
Oshey Mr. Money

Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

Writer(s): Abiodun Aregbesola, Adedamola Adefolahan, Ahmed Ololade
Copyright(s): Lyrics © YBN AUDIO STEREO PUBLISHING, Songtrust Ave, EMPIRE PUBLISHING
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

What is the Meaning of Bandana?

In this vibrant track, Fireboy DML and Asake delve into themes of resilience, self-awareness, and the journey to success. The artists reflect on their humble beginnings ("I be ghetto boy, I be sinner") and the unwavering belief in their paths despite societal challenges. They emphasize gratitude for divine guidance ("Fear nobody, only Jehovah") and acknowledge the support from their community as a source of strength ("Na the love wey I see, na him wey give me liver"). The recurring motif of "Bandana" symbolizes rebellion and individuality, akin to cultural icons like 2Pac. Furthermore, the lyrics celebrate personal growth and international acclaim ("Naija boy wey dey go foreign"), underscoring a narrative of triumph over adversity while maintaining humility and connection to their roots.

End of content

That's all we got for #

Lyrics Discussions

1

685
Hot Songs

1

682
by Gustavo Moura & Rafael

1

25

2

2K
Recent Blog Posts