Intro
Intro

Dollah Boi - Intro Lyrics

1
Intro Music Video

Intro Lyrics

So many things I been dey face
Kaki no be leather
Nobody give me advice o
Dem say Dollah Boi no dey pay o

Na me dem criticise
But looking at the mirror now
Yesterday no be today
Pretty girls call me baba nla

So pleaaase

Tell the world make them give me chance
Dollah come like a soldier
Mind dirty like Binnie road

I carry Calabar for my shoulder
Open eye like wari boy

Paid all my dues long long time ago
Somebody tell me wetin I never see

Oluwa you say
Eh eh eh
Who work must chop o
Yea e
Make I reap the fruit of my labour

Writer(s): CAYO BUKUR STAN, LARS WIEDEMANN, MURAD WESHAH
Copyright(s): Lyrics © Universal Music Publishing Group
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Intro

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Intro".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Peso Pluma, Gabito Ballesteros, Junior H

1

148

1

1K
Hot Songs

1

406
Recent Blog Posts