Ye
Ye

Burna Boy - Ye Lyrics

Burna Boy's hit track is a vibrant anthem celebrating resilience and the pursuit of joy amidst life's struggles. The catchy chorus, "Ye Ye Ye," symbolizes triumph and positivity. Burna emphasizes living life to the fullest, refusing to die for nothing, and… Read more

433
Ye Music Video

Ye Lyrics

Yeah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga

Oluwaburna, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn (tell me, tell me)

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing

Ah, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
(I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
(I can't come and kill myself)
Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit

Different tings dem happening
Schemes and packaging
Inna one night, four shows I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro, my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be commissioner, I be head of state

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing

Oluwaburna, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

My baby, your body's on fire
Di body's on fire
My baby, your body's on fire
Di body's on fire

Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Olaeye Ayobami Oladapo
Copyright(s): Lyrics © SYLECTIVE PUBLISHING, BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC, Songtrust Ave, Peermusic Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

What is the Meaning of Ye?

Burna Boy's hit track is a vibrant anthem celebrating resilience and the pursuit of joy amidst life's struggles. The catchy chorus, "Ye Ye Ye," symbolizes triumph and positivity. Burna emphasizes living life to the fullest, refusing to die for nothing, and striving for success despite hardships. He contrasts material desires like G-Wagons and Bentleys with deeper aspirations of enjoying life, building a home, and turning up with friends. The song also touches on societal pressures and the hustle required to achieve one's dreams while maintaining individuality. It's an uplifting reminder to prioritize happiness and personal fulfillment over societal expectations.

End of content

That's all we got for #

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

10
Hot Songs

2

2K
Recent Blog Posts