Abosede
Lyrics
Oh yeah yeah yeah
(Champion)
If them like make them call me mumu
Make them call me nincompoop
Baby I no go comot o
Baby cos of your Jollof
Promise I no go kiss and tell
Girl your body dey do me well
Baby I no go comot o
Stand gidigba for your domot
Eh yah
Bosede she dey call me player o, oh
Betrayer
Give me your heart girl I no go break am o
Oooh Abosede
Give me your heart make I keep mama
Abosede
Give me your heart I go keep mama
Bosede baby (Aha)
I no be man wey go deceive (Aha)
Abosede
Give me your heart make I keep mama
Ehen
Wetin I gain
If I use your love dey play
I say wetin I gain
If I litter you mama
(No go litter you mama)
Ooh baby me I no go fall your hand
This love no dey fade no dey expire
And I fit do anything for your love
Mama
Eh yah
Bosede she dey call me player o, oh
Betrayer
Give me your heart girl I no go break am o
Oooh Abosede
Give me your heart make I keep mama
Abosede
Give me your heart I go keep mama
Bosede baby (Aha)
My Cherie, my honey (Aha)
Abosede
Give me your heart make I keep mama
If them like make them call me mumu
If them like make them say I be fool
Baby I no go comot o
Stand gidigba for your domot
Eh yah
Bosede she dey call me player o, oh
Betrayer
Give me your heart girl I no go break am o
(I no go break am o)
Eh yah
Bosede she dey call me player o, oh
Betrayer
Give me your heart girl I no go break am o
Writer(s): Chibuzor Franklyn Amajuoyi, Mgbeafuluba Hyacinth Obidi, Nnamdi Kennedy Amajuoyi, T.U.C
Copyright(s): Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Abosede
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Abosede".