Haba
Lyrics
Nak am
Gbegbe ti gbe
Gbegbe ti gbegbe
Gbegbe ti gbe
Haba haba haba
The shayo don dey enter
I don dey lose my mental
Oh biggy man don dey stagger
Habaa haba haba
The gbedu don dey enter
This dj don dey scatter
Oh be like say fire dey my trouser
And the Hennessey moet don dey go ooo (Hmm hmmm)
Me i don dey slow (Hmm hmmm)
She dey whine that Gorodome
Make a man wan dey kolo lo
The Hennessey moet don dey go ooo (Hmm hmmm)
Me i don dey slow (Hmm hmmm)
She dey whine that Gorodome
Make a man wan dey kolo lo
I tell her make she calm down
Calm down calm down
But she say she wan whine until a man die
But i no fit die i get 9 lives
Make she calm down calm down calm down
But she say she wan whine until a man die
But i no fit die i get 9 lives
Haba haba haba
Wetin be the matter
Shey na because i getti rabaa
Wey you wan kill me for my mama
Haba haba haba
I don dey lose my temper
Oya Amaka send your aza
She no fit leave until i wire
Take am suffree nwayonma
Me i no come kpai for here
Many many rappers don dey try to end me
If your booty was a rapper e for deadly
Make a man scream my oh my
Oh my baby why ohh why
Dammit dammit all these rappers talking plenty
If that booty was a rapper it’ll impress me
And the Hennessey, moet don dey go ooo (Hmm hmmm)
Me i don dey slow (Hmm hmmm)
She dey whine that Gorodome
Make a man wan dey kolo lo
The Hennessey moet don dey go ooo (Hmm hmmm)
Me i don dey slow (Hmm hmmm)
She dey whine that Gorodome
Make a man wan dey kolo lo
I tell her make she calm down
calm down calm down
But she say she wan whine until a man die
But i no fit die i get 9 lives
Make she calm down calm down calm down
But she say she wan whine until a man die
But i no fit die i get 9 lives
Writer(s): Emeka Akumefule, Kelenna Agada
Copyright(s): Lyrics © Universal Music Publishing Group, Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Haba
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Haba".