Eyes Don Tear
Eyes Don Tear

Ben Anansi - Eyes Don Tear Lyrics

1
Eyes Don Tear Music Video

Eyes Don Tear Lyrics

Aha Aji
Badyute
As I waka dey go dey go I seen many faces
As I waka dey go my own now I seen many races
I even travel go Wadata I seen many cases
As I blow from Naija to Yankee o touch many places
Who no know go know
Who no go no go know
Who no hear word
Make him hear word
Who no know go know
Who no go no go know
You weh get ear must to hear word o
See di life na jeje o
Jeje o Jeje o
See di life na jeje o
Jeje o Jeje o
For di life we go kwanangida o
Baby gyal make you kporomunao
On a low we ah Pam Pam Pam
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don dutty o
My eyes don dutty
All di suffer suffer don do me o
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don dutty o
My eyes don dutty
All di suffer suffer don do me o
Who no know go know
Who no go no go know
You weh get ear must to hear word o
I’ve seen many races
As I waka dey go my own my guy seen many faces
Some ah yutes in our likkle nation dem ah cause many vices
See dem burst up di place one time cause many crises
Who no know go know
Who no go no go know
You weh get ear must to hear word
Who no know go know
Who no go no go know
No go hide when we pull up o
You weh get ear make you hear word
But the vibe weh me be bring fi scatter
Dem ah jump around oo yeah yeah
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don dutty o
My eyes don dutty
All di suffer suffer don do me o
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don dutty o
My eyes don dutty
All di suffer suffer don do me o
Jeje o for the life we go kwanangida o
Jeje o on a low we ah Pam Pam Pam

Aha Aji
Badyute
As I waka dey go dey go I seen many faces
As I waka dey go my own now I seen many races
I even travel go Wadata I seen many cases
As I blow from Naija to Yankee o touch many places
Who no know go know
Who no go no go know
Who no hear word
Make him hear word
Who no know go know
Who no go no go know
You weh get ear must to hear word o
See di life na jeje o
Jeje o Jeje o
See di life na jeje o
Jeje o Jeje o
For di life we go kwanangida o
Baby gyal make you kporomunao
On a low we ah Pam Pam Pam
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don dutty o
My eyes don dutty
All di suffer suffer don do me o
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don dutty o
My eyes don dutty
All di suffer suffer don do me o
Who no know go know
Who no go no go know
You weh get ear must to hear word o
I’ve seen many races
As I waka dey go my own my guy seen many faces
Some ah yutes in our likkle nation dem ah cause many vices
See dem burst up di place one time cause many crises
Who no know go know
Who no go no go know
You weh get ear must to hear word
Who no know go know
Who no go no go know
No go hide when we pull up o
You weh get ear make you hear word
But the vibe weh me be bring fi scatter
Dem ah jump around oo yeah yeah
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don dutty o
My eyes don dutty
All di suffer suffer don do me o
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don tear
My eyes don dutty o
My eyes don dutty
All di suffer suffer don do me o
Jeje o for the life we go kwanangida o
Jeje o on a low we ah Pam Pam Pam

Writer(s): Okwudili Ojobor
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Eyes Don Tear

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Eyes Don Tear".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts